Gino's Story (Explicit)-Stylo

Gino's Story (Explicit)

歌手:Stylo

时间:2023-08-22

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Time dey speed up oh my goodness.

Just like we dey screech cars fast and furious.

The shordy b thick tall cute titties.

I just wanted to hit her and keep her.

Thought I was a victor cos responses she give me like easy e ihn test results.

Man should I believe her or make I hit am yeah give am the big bang like I'm cj.

Bro I cant believe it. I no fit figure out if she b ***** ***** *****.

Ihn body be sick I dun know if she playing games with me me me.

She dey want ma cedis. Or make I say she dey want my big six six.

I no dey mind the way she dey move dey make I dey sick sick.

Gino ihn story.

The shordy b pretty ihn booby dey kill am he saf he dey feel am buh he no fit tok.

He book am for xmas dey wan flex ihn paddies say this b ihn woman bro ihn name b joy.

Gino go take uber dem spend like 2hours for traffic insyd dem dey go the mall.

Amasaman tornn boy dey wan give pressure even if e b banku chairman dey wan fork (****).

Everybro dey tok buh boy no dey listen.

He say God dey with am the son of a reverend.

Wey he dey bore he aint taking advices

Relax Alejandro this aint no b novela.

He give am like 4000 cedis.

Mr Neutron ihn first name b jimmy.

Sorry i meant to say gyimie.

Brother dun b played all these shordies dey want b your monies

Time dey speed up oh my goodness.

Just like we dey screech cars fast and furious.

The shordy b thick tall cute titties.

I just wanted to hit her and keep her.

Thought I was a victor cos responses she give me like easy e ihn test results.

Man should I believe her or make I hit am yeah give am the big bang like I'm cj.

Bro I cant believe it. I no fit figure out if she b ***** ***** *****.

Ihn body be sick I dun know if she playing games with me me me.

She dey want ma cedis. Or make I say she dey want my big six six.

I no dey mind the way she dey move dey make I dey sick sick.

Bro I cant believe it. I no fit figure out if she b ***** ***** *****.

Ihn body be sick I dun know if she playing games with me me me.

She dey want ma cedis. Or make I say she dey want my big six six.

I no dey mind the way she dey move dey make I dey sick sick.

Remember the times.

I dey bz ma brodie a couple of twenties make I take chop.

Niqqa say naa so I set am up plus shordy cos I know dah b wah he dey want.

We struck a deal me den the shordy we go split the profit so make she no messop cos hunger b real.

I go meet gino think he selling kilos cos we dey the same house buh niqqa b rich.

Brotherman crossed the line cos he refused to give me the guap.

I really dey wish I go cut this **** short because this **** is a rap (wrap)

Shordy fit to komot with brotherman without giving him the wap.

Tell me what this **** about.

If u hearing this song i hope u do not take into act.

展开显示全部歌词