DUPE-T.I BLAZE

DUPE

歌手:T.I BLAZE

专辑:DUPE

时间:2023-10-15

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Hmmmm uhn

Hmmmmmmmm uhhn

RODO pepper eeeh

No other badder Viber ...

They me call T I blaze

Chorus

I've been down so many times....

I believed in rolling dice....

I felt neglected by those that vowed to stay .....when things go Bad ....

I've been ..so sad...only money fit make me glad oo...

Won pa na but God shine light oo......

I dey happy say man no be God (gad) oo

I dey pray for sufficient grace wey fit make me cast o

For the day when my money go bash ooo..

When meself go dey start to dey dash oo???

But emin dupe temi ooo...koto de moti gbera

N temi ooo...

Me no go beef anybody..

Kemi Sha ti lowo ni temi oo yeh

But emin dupe n temi oo

Koto de moti gbera n temi..

Me no get no time to dey hate....

kemi Sha ti lowo mi temi oo yeh yeh eh....

Verse

Hmmmm uhn

Hmmmmmmmm uhhn

RODO pepper eeeh

This life me no Dey fall

For anybody

Working very hard to make something

Yeah eh eh

Ko ma se anybody ooo

Aaah ah ah ko se anybody ooo

Moji lowuro mo beleda mi soro

Semilore tara ye ma mo oooh

I no won be downcast ooo

Make this money make me sef cast oooo

Shebi time go tell x2

Me sef no fear for my hood

Other niggas no Dey send

Ooooh ah I gas to make it year

Man gas to make it this year

Kaka kin jaale mo maa sa shee

Ko si eni toba ni waa shee

Oooh ooooh

Kota mii ma loo ka shee

Koto ka shee mii

Mo tin kalen oooh ooh

Boya ko banu soo

Ma ba eniyan soo

Eniyan Enu won lebo

Awon loma pe adegun

Toba tuwa ya aah

Wo ma nipe Ade ogun moo oooo

Chorus

I've been down so many times....

I believed in rolling dice....

I felt neglected by those that vowed to stay .....when things go Bad ....

I've been ..so sad...only money fit make me glad oo...

Won pa na but God shine light oo......

I dey happy say man no be God (gad) oo

I dey pray for sufficient grace wey fit make me cast o

For the day when my money go bash ooo..

When meself go dey start to dey dash oo???

But emin dupe temi ooo...koto de moti gbera

N temi ooo...

Me no go beef anybody..

Kemi Sha ti lowo ni temi oo yeh

But emin dupe n temi oo x2

Koto de moti gbera n temi..

Me no get no time to dey hate....

kemi Sha ti lowo mi temi oo yeh yeh eh....

展开显示全部歌词