Malice-AirBoy

Malice

歌手:AirBoy

时间:2024-07-25

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

...

Finesse

Oh la la la

Yah! Yah!

Say she fly, say she fine

She pon the dance floor now

Oh la la la, yah

She burst her rhymes like bustarime

She pon the dance floor now

Oh la la la

She say she wan whine waist

She wan whine waist o

She got a fine face

She got a fine face o

If you follow me tonight you go see craze

You go see craze o

Say my vibe na the highest

See, na the highest ah ah ah

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ahn

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ahn

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ahn

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ah

...

Lady ma jó lọ

Farabalẹ̀ má kánjú ṣá ma jó lọ

Owó wà lọ́wọ́ mi ọmọ ko ma ko lọ

Ó sure ju láéláé, o ò lẹ na tán o

All dem niggas wey dey talk millions

As a bad man we dey talk billions

Sixty nine I dey like gidi gan

As a bad girl you go ride this boy o

She say she wan whine waist

She wan whine waist o

She got a fine face

She got a fine face o

If you follow me tonight you go see craze

You go see craze o

Say my vibe na the highest

See, na the highest ah ah ah

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ahn

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ahn

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ah

She bounce am

She bounce am

She bounce am

Ìbàdí scatter ah

...

展开显示全部歌词