Tuale-Ric Hassani

Tuale

歌手:Ric Hassani

时间:2025-06-13

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Daddy my daddy every day you are watching over me (watching over me)

And your blessings everyday

You are showering on me (showering on me)

Na you wey be my defender so nothing go fit to bother me ahah

Jehova olugbejami hay

Tuale for you

I dey komole for you

Shey na you wey dey make me dey shine

That is why I dey dance for you

Tuale for you

I dey komole for you

Na your grace wey dey carry me through

So I give all my praise to you

Lord I lift your name on

You alone are worthy

Lord I lift your name on high

You alone are worthy

Oghenemieruwe doh

Kiri doh doh doh doh doh ohh

Baba you too much oohh (too much too much)

Baba you correct o

You be you be you be baba

You be baba

Baba you too much oh

Baba you correct o

You be you be you be baba

You be baba

Baba you too much oh

Baba you correct o

Verse

Everyday you dey dey for me (for me)

You have broken the chains on me (ah ehh)

See the way wey you set me free

Now i’m walking in victory

Nothing dey wey you no sabi

Omniscient baba na im you be

Nothing wey you no fit do for me

And when I call you dey answer me

So I say

Tuale for you

I dey komole for you

Shey na you wey dey make me dey shine

That is why I dey dance for you (for you)

Tuale for you

I dey komole for you

Na your grace wey dey carry me through

So I give all my praise to you

Lord I lift your name on (name on name on)

You alone are worthy

Lord I lift your name on high

You alone are worthy

Oghenemieruwe doh

Kiri doh doh doh doh ohh

Baba you too much oohh (too much)

Baba you correct o

You be you be you be baba (hay aye aye)

You be baba

Baba you too much oh

Baba you correct o

You be you be you be baba (baba)

You be baba

Baba you too much oh

Baba you correct o

You be you be you be baba (hay aye aye)

You be baba

Baba you too much oh

Baba you correct o

You be you be you be baba (baba)

You be baba

Baba you too much oh

Baba you correct o

Lord I lift your name on (name on name on)

You alone are worthy

Lord I lift your name on high

You alone are worthy

Oghenemieruwe doh

Kiri doh doh doh doh ohh

Baba you too much oohh (too much)

Baba you correct o

You no dey fail

Ohh you no dey fail

Baba you too much ohh

You see

God can do everything for human beings

And for Himself because He is the all Supreme God

There is nothing that we can do for God

But we are created to thank Him

And to praise him

Thank you Jesus

Thank you Jesus

Thank you Jesus

Thank you Lord

Thank you Jesus

Thank you Jesus

Thank you Jesus

Thank you Lord

Thank you Jesus

Thank you Jesus

Thank you Jesus

Thank you Lord

For the gift of your son

Thank you Jesus

Thank you.

Thank you Lord

展开显示全部歌词