KUPE (Explicit)-NEVILLE

KUPE (Explicit)

歌手:NEVILLE

时间:2024-12-13

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Put my mental for higher service

Follow me enter I go show you magic

This your back side , can I grab it

After 3 round I go need saviet

Kaduna babe, she like to put it all in

Awolowo regime, police collect money

Follow one way

Till I reach my journey

Alert 1k, dorime Dey call me

Wetin dey do me girl is like a movie

I would like to touch your booty

Wetin you want e no fit pass kudi

Baby And Louis

Ahh ohh bibi

This your yansh e Dey scatter my moody

I no know wetin Dey worry me, truly

But I go dance till you open the coochie

Kasala Fuji

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

Oya bend down

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

oya whine am

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

Oya bend down

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

Oya whine am

Kai, dah allah maigida

My ayra

Wetin I no go do for you ayra

Wetin I no go buy for two my love

This girl is away

She carry overload

Run pass usain bolt

My yanrinyan

Show me say you sabi dance

Make e no cast

You no go fit carry last

My yanrinyan

Show me say you sabi dance

Flog me jazz

I go steady deliver er er er

Wetin dey do me girl is like a movie

I would like to touch your booty

Wetin you want e no fit pass kudi

Baby And Louis

Ahh ohh bibi

This your yansh e Dey scatter my moody

I no know wetin Dey worry me, truly

But I go dance till you open the coochie

Kasala Fuji

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

Oya bend down

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

oya whine am

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

Oya bend down

Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe

Oya whine am

展开显示全部歌词