Wasted-Stephanie Ghaida

Wasted

专辑:Wasted

时间:2023-03-24

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Me I call you blessing

No get another person

Your body divine

See as I dey shy

See the boys dema plenty

But na you be my person

Na your type wey I dey find

And dem no fit change my mind

Yeh I swear

If am ever loving somebody today

Oh baby you be my choice o

Oh baby you dey my mind o

If am ever loving somebody today

Ifemi ni tiye

Ifeminitiyeo

Drunk in love

Boy am wasted on you

Am wasted on you

Drunk in love

Boy am wasted on you

Am wasted on you

No be say make I run up

To u

Would u stand o by me

No be say make I hold u for waist

I no be yahoo boy shey u know

Fine girl am wasted

Get high get reckless

Buy you diamond neckless iyo

When wine no de i go pour u juice

On my radio play u blues

Help me I help u climb the ladder

Mami fire

Oh Mami fire

Call me baby call me

Call me baby call me

Call me Stephanie call me

Am only yours

Am your own

If am ever loving somebody today

Oh baby you be my choice o

Oh baby you dey my mind o

If am ever loving somebody today

Ifemi ni tiye

Ifeminitiyeo

Drunk in love

Boy am wasted on you

Am wasted on you

Drunk in love

Boy am wasted on you

Am wasted on you

展开显示全部歌词