Beta Pikin (Remix)-Harrysong

Beta Pikin (Remix)

歌手:Harrysong

时间:2019-01-23

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

ehn

ehn

ehn

the ladies

ehn, ok

beta pikin, ah, you look like your mama pikin

see as your body dey pokon pikin

E be like say you sabi the thing, fine girl

Beta pikin, ah, you look like your mama pikin

Ah, fine girl, sexy girl

Fine girl, is a golden girl

Ah, fine girl, sexy girl

Fine girl, is a golden girl

All my la la la la la ladies give it to me

Fine girl

Sexy girl

Fine girl heyyyy oh no no no no no

Sexy girl

Sweety, later i like e to meet ya

I know say you feeling the boy, but you give me the buga style

Okay condonser, I just wanna know ya

Your backside dey buga oh, and i see you go sabi oh, eh

Looking sweet the way you dey do me you know know know

No no no nobody else can be sweeter eh

beta pikin, ah, you look like your mama pikin

see as your body dey pokon pikin

E be like say you sabi the thing, fine girl

Beta pikin, ah, you look like your mama pikin

see as your body dey pokon pikin

E be like say you sabi the thing, fine girl

Ah, fine girl, sexy girl

Fine girl, is a golden girl

Ah, fine girl, sexy girl

Fine girl, is a golden girl

All my la la la la la ladies give it to me

Fine girl

All my la la la la la ladies give it to me

Sexy girl

All my la la la la la ladies give it to me

Fine girl heyyyy oh no no no no no

Sexy girl

My sugar my sugar, eh

I know not another, eh

And you know that i want only you

So anywhere you go i go follow you

I go follow you, all over you

Giving you giving you cause you're my boo

Yes you're my boo, and i love you oh

No time me nor do

展开显示全部歌词