My Woman My Everything-Patoranking

My Woman My Everything

歌手:Patoranking

时间:2016-02-19

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

My Woman My Everything (我的女人,我的一切) - Patoranking

Written by:Patoranking Patoranking

My woman my everything

My woman I go fit buy you anything

My woman my everything

My woman I go fit give you anything

My woman oh my everything

My woman oh my everything

Woman you proper

Woman you straight

Man ya bold and ya generate treat

Waiting for you was never too late

Remember that you are the food ina the plate

I am coming in the game

I dey piss on concrete

I will never lose faith

For making you me soul mate

Get this one straight

Say I'm you mate

No matter how dem girl

Dem can take you any date

Give you anything anything anything

Pon the bed first thing

Early morning medicine

You owe me everything everything everything

Only woman to me

You mean everything

My woman my everything

My woman I go fit buy you anything

My woman my everything

My woman I go fit give you anything

My woman oh my everything

My woman oh my everything

Say me girl finer

Gbum namayana

Other girls finer

Oluwa design am

Me love her liner

No man can find her

She love me for real

For me no wan remind am

Say your love give me joy

I'm so proud to be her baby boy

Yeah

She such and can make me toy

Me promise you girl

If you gonna enjoy

You got the key to me heart

No one can steal

No one can steal

You turn big girl in

And none a dem cannot deal

None a dem cannot deal

Give you anything anything anything

Pon me wake first thing

Early morning medicine

You owe me everything everything everything

Only woman to me

You mean everything

My woman my everything

My woman I go fit buy you anything

My woman my everything

My woman I go fit give you anything

My woman oh my everything

My woman oh my everything

She go say she for leave me tey tey

If to say she no be my woman

She for don leave me tey tay

If to say she no be my woman

Me I nor go leave my woman

If I give dem chance some of dem

Go just thief my woman

See their eye dey shook

All of them dey look my woman oh

Shey because you don dey make small money

You feel say you fit take my woman

Yeaa

Even if you ask her she go think say

Me girl finer

Gbum namayana

Other girls finer

Oluwa design am

Me love her liner

No man can finer

She love me for real

For me nor wan remind her

They don't know

My woman

Hey my woman my everything

My woman

My woman I go fit buy you anything

My woman

Hey my woman my everything

My woman

My woman I go fit give you anything

My woman oh my everything

My woman oh my everything

Yeah

A woman like mama patoranking

Yeah me woman mean everything

A woman like kat

Kathyranking

Girl you're my everything

James Tony you'r the boss

I love my woman

I love my woman

展开显示全部歌词