Wish-Flexy Bacon
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I wish I’m the talk of the town where My music will stand as grist for the mill yeah

I wish I’m the talk of the town , make my music give people joy like new year

I wish I’m the talk of the town Make God later shame those that Think that we new here

I wish I’m the talk of the town , when I’m not in town make dem dey talk about me there

I’m facing my fears all alone , I’m fighting my battles even things are very tough

Many things wey eye don see Not wearing glasses anymore mhenn I have seen enough

Respect to the woman that raise me , can’t praise you enough oh my God mum I give it up

Make dem angels sharperly blow the trumpet ooooo mheen I have sin enough

I wish i was better i wish i was capable i wish i was someone they are proud of

I wish I’m listed among the A-Lists or the greats isn’t that great? kind of

E sor fun awon ton binu omo ologo pe the light na from heaven mheeen it can’t off

I need to be respected treated well ,Standing ovation everybody stand up

I wan get the kind money people no go believe dem Ho think say na VOODOO

Won no pe inu igbe lowo wa , taba ni ka wo lootor lowkey na TRUE TRUE

I no panic , I no shake , I’m not nervous, I know say the time don dey already near

Very soon everything go set e go click and The alarm go soon blow reach everywhere

I don hear ham paaaa Say I be superstar

Dem pastors don talk ham even dem alfa

Dem Say me I go blow passi 2baba

Buh na when exactly , I wan Dey do turaka

My God see my heart and he knows my plans

Different messages everyday from my fans

Some dem say I good some of dem say I bad

But na both be compliment to me so I gat

展开显示全部歌词