
在手机上保存,获得更好体验
Soft Work (Explicit) - Falz
Lyrics by:Folarinde Falana
Composed by:Folarinde Falana
Produced by:Sess
Ahn bahd guyz
Soft work
Sex inahablum que
Abinibi you will know when we enter late
They say we dey show gan it's a dem habit
We no struggle to collect best artist
First class no be who collect extra sheet
Give ladies ecstacy with our expertise
We calling shots but dem no dey get service
Wen we comot London we go check Paris
I dey smell envy I detect malice
I don't care lifestyle you go fear lavish
Foreign girls in my house I dey learn Spanish
And the French girl tell me je m'appelle Gladys
I dey scope omoele till some bread vanish
But no be strain on my pocket 'cus we less famished
Ladies love made men and we established
Dem dey con find us lyk we herbalist
Dey wii chop our bobo if it's well garnished
We came through in that Mercedes
We came through
Ahn mama look at how we made it
Mama look
A little liquor and some ladies
Yeah we dey turn up on a daily
Ahn we came through in that Mercedes
Yeah mama look at how we made it
Mama look at
A little liquor and some ladies
Yeah we dey turn up on a daily
It's our work oh
Ahn yea soft work
Yea it's our work oh
Ahn yea soft work
Ahn yea it's our work oh
It's the life we chose I could have been in chambers
No regrets this one dey pay pass
We get to drive we get all the papers
Trust nobody real n***as dey scarce
This my body why want to great crash
You dey copy kata you don dey claim razz
'Cus you know say dat one na the main cash
You be army robber your people dey SAS
Riches and manner cash and etiquette
Mature money and I ain't even thirty yet
I know your face but I can't remember where we met
Na just courage the power wey the henney get
Stories that touch from a real life angle
This one's for the night I burn the midnight candle
Emi lo school so I can be called to bar
Now I'm a rap star mummy I'm popular
We came through in that Mercedes
Ahn mama look at how we made it
Mama look
A little liquor and some ladies
Yeah we dey turn up on a daily
Ahn we came through in that Mercedes
Yeah mama look at how we made it
Mama look
Ahn a little liquor and some ladies
Yeah we dey turn up on a daily
It's our work oh
Ahn yea soft work
Yea it's our work oh
Ahn yea soft work
Ahn yea it's our work oh
Working hard but we hardly working
When the fine girls dem start to twerking
You go pause like duro no gbami gbo
Shori backside amino ahh yeh aso o gbami mo
Oh all this money make a n***a fatty bom-bom
We are now big so we can now pretend
We can now find a star we can now be friends
But you-you dunno the game intoto
You want to try lucky maybe you will win lotto
Even real talents gan still need promo
If you fake your own death you fit still no blow
Bami w'omo to le roll plate to ni logo
Omo to yellow bi sikiratu sindodo
A damsel that already knows the koko
'Cause I don't have many power to dey feed zobo
We came through in that Mercedes
Ahn mama look at how we made it
Mama look
A little liquor and some ladies
Yeah we dey turn up on a daily
Anh we came through in that Mercedes
Yeah mama look at how we made it
Mama look
A little liquor and some ladies
Yeah we dey turn up on a daily
It's our work oh
Ahn yea nana soft work
Yea it's our work oh
Ahn yea nana soft work
Ahn yea it's our work oh