They call me Shawti
Boy Highfamous
Drop e!!
If e easy make dem run am oh
When we step inna d club Everytime is a shutdown oh
Na we be d ballers oh
We fresh we Fly high high high
Kilofe Gan norh
Ibadi yen gan gangan lo ntanorh
Kilofe Gan norh
Ibadi yen gan gangan lo ntornorh
Shawti wanna rock
And she call me a thug
With the way that I flaunt
She ablush
Oya come
In my room two of us
Shawty she wanna rush
Oya Stop!
Ah oga Ade
Spending everyday no holiday
Nigba tade bad energy make u far away
Ah ah ah Oga ade
Hennessy ti gbe mi trabaye
Malo farawe
Awa leyan 30bg baba imade
If e easy make dem run am oh
(Make dem run am make dem run am oh)
When we step inna d club Everytime is a shutdown oh
Na we be d ballers oh
We fresh we Fly high high high
Kilofe Gan norh
Ibadi yen gan gangan lo ntanorh
Kilofe Gan norh
(Tell me what you want)
Ibadi yen gan gangan lo ntornorh
Over here,
better boys are here
What u want, sofun mi
Ki lo fe
No Dey foh
Zero fugazzi
Ezero cap,
na who Dey cap for here
Hold ya girl, make she no disappear
Awa o gbo nkankan
Superstar lifestyle
A gbo nkankan
Abi o dayan mo,
Superstar lifestyle
Omo o dayan mo
Ice so cold on my neck
Richard milli meji wey u see
For my wrist
Oooouhooooo
E ko Hennessy Wole
Rosey Ko wole
Belaire with don perignon
Get me lit on my table
If e easy make dem run am oh
(Make dem run am make dem run am ah)
When we step inna d club Everytime is a shutdown oh
(Shut down shut down is Shut down)
Na we be d ballers oh
(Oh uh oh )
We fresh we Fly high high high
Kilofe Gan norh
Ibadi yen gan gangan lo ntanorh
Kilofe Gan norh
Ibadi yen gan gangan lo ntornorh