Amina-Ric Hassani

Amina

歌手:Ric Hassani

时间:2023-04-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

NO DEY LIE FOR ME OMAIMA

YOU DEY TRIGGER ME

EVERYDAY YOU GET COMPANY OMAIMA

YOU KNOW I NO BE SMALL PIKIN

DEM NO BORN ME YESTERDAY

YOU NO DEY LOVE FOR FREE I KNOW YOU KNOW

SO WATIN COME CARRY YOU COME NEAR MY ZONE

ALL THE I LOVE YOU I KNOW SAY NA SCOPE

NA MONEY BE THE KOKO SO,

TELL ME NOW AMINA AMINA

AMINA AMINA

I WAN JUST KNOW YOUR MIND MIND SO

TELL ME NOW AMINA AMINA

AMINA AMINA

NA MONEY DEY YOUR MIND MIND MIND

YOU NO DEY LOVE FOR FREE I KNOW YOU KNOW

SO WATIN COME CARRY YOU COME NEAR MY ZONE

ALL THE I LOVE YOU I KNOW SAY NA SCOPE

NA MONEY BE THE KOKO SO

HOW MANY LAMBA YOU WAN GIVE

HOW MANY LIES YOU WAN LIE

HOW MANY PEOPLE YOU WAN DECEIVE

OMOEMA KILODE

SHEY NA BECAUSE SAY YOU TOO FINE

AND SAY YOU SABI WHYNE

THIS YOUR BLUE EYES

OMO YOU DON CARRY ME GO AWAY UUUH

YOU NO DEY LOVE FOR FREE I KNOW YOU KNOW

SO WATIN COME CARRY YOU COME NEAR MY ZONE

ALL THE I LOVE YOU I KNOW SAY NA CHOKE

NA MONEY BE THE KOKO SO

TELL ME NOW AMINA AMINA

AMINA AMINA

I WAN JUST KNOW YOUR MIND MIND SO

TELL ME NOW AMINA AMINA

AMINA AMINA

NA MONEY DEY YOUR MIND MIND

TELL ME NOW AMINA AMINA

AMINA AMINA

I WAN JUST KNOW YOUR MIND MIND GIRL

TELL ME NOW AMINA AMINA

AMINA AMINA

NA MONEY DEY YOUR MIND MIND

展开显示全部歌词