Wine Dey Go (Explicit)-Terry G

Wine Dey Go (Explicit)

歌手:Terry G

时间:2019-06-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

The way you dey wine am go down

You dey make me loose control

Tile make you take am slow

Cos omo you dey kill me so

Omoge wine dey go

Wine dey go

I say wine dey go

Wine dey go

Omoge whine dey go

Whine dey go

Omo you dey kill me so

Cahi sisi rora

Mama fimi para

Mo like bo se mura

Mo dele ba e jo tara tara

Ah tile je ka wapa

Jen gbe lo sinu iyara

Olomi mase yanga

Ibadi re gbemi ro

I say tile make you no hesitate

Lets go lemme take you for a date

Me and you make we regulate

Wetin I mean sey I won penetrate

Oya oh

Omoge

Oya oh

Ah jen fowo ti nkan

Kiwo fi owo ti nkan oh

The way you dey wine am go down

You dey make me loose control

Tile make you take am slow

Cos omo you dey kill me so

Omoge wine dey go

Wine dey go

I say wine dey go

Wine dey go

Omoge whine dey go

Whine dey go

Omo you dey kill me so

Oya time dey go

Make you shake like tolo oh

Chai you dey whine up your bozo bozo

Omoge je ka dogo dogo dogo dogo

You dey make me kolo

That’s why I dey dungolo dungolo

Chai chai

Make una hold me eh

Hold me eh

Because I don kolo

Terry g you don kolo

You make me won to mara mara

Your match na one in a meka meka

Wanye burumaya you dey make me

Want to dey mara mara e

*** whine eh

Chai oritse whine eh

Whine eh

Oya tile tile whine eh

Enter your swagger dey whine eh

Oh eh free me now

展开显示全部歌词