GBESE (freestyle|Explicit)-Kobena

GBESE (freestyle|Explicit)

歌手:Kobena

时间:2026-04-10

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Eyes on the PRIZE

Clean mind can’t DENY

The vulnerability wey I get DIVINE

Ye…We gon fvck tonight

Living my honest life

thief last 99

Street credibility can never lie

Loke loke loke ever high

Hip hip hip hurray

Pim pim pim who Dey

Under duvet

If you give me days

I can’t even chase

TAKASUFE

Make I buzz am first

She might ease my stress

Can’t be too late

May una leave my head

I no fit claim the best ,cos I Dey my own lane

Nibo

Gbese gbese ye

Nibo

Hmm Gbese gbese

You fvckup ? Mo ma fo table 

Carry calamity comot for my yard 

Tell me what is available 

You better come correct for my yard 

Pade mi ni sale

Pade mi ni sale

All night

Shit getting complicated

Shebi you fit understand

Yori Yori pon my stan

You be the reason I’ve been on my track

I no fit leave you

No fit jump am pass

Burst my sack

Mo kigbe oh my God

I’m addicted to this your body

Money for felony

Body fall on me

You Dey high konji

Con dey call on me

The body type you get

Don dey cure something

Hip hip hip hurray

Pim pim pim who Dey

Under duvet

If you give me days

I can’t even chase

TAKASUFE

Make I buzz am first

She might ease my stress

Can’t be too late

May una leave my head

I no fit claim the best ,cos I Dey my own lane

Nibo

Gbese gbese ye

Nibo

Hmm Gbese gbese eh ye eh

You fvck up? Mo ma fo table 

Carry calamity comot for my yard 

Tell me what is available 

You better come correct for my yard 

Pade mi ni sale

Pade mi ni sale

All night

Shit getting complicated

Shebi you fit understand

展开显示全部歌词