Jonzing-Trod

Jonzing

歌手:Trod

专辑:Grinface

时间:2022-09-02

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Eeeeehhhhh Jonzin

Ya !

Errybody na won Jonzin

SB Studio Boss

Jonziin

Wahdidooo

Riiirrrrrrrrr Fi Le !

Everybody now won Jonzing (Yiiii)

Trod Wahdido Lon Jo nsin (Woah)

Move body no Dey Jonzing (Gidi)

Jonzing Jonzing (Eh)

Lasgidi to Jonzi (Jonzi)

Eye don red Shey you no see (Fi Le)

Smoke some more No Dey (jonze)

Jonzing Jo Nsin (Gidi Gidi)

Ahhh Jonzing Jonzing

Wahdido No dey Jonzing

Yeeeh

Jo Nsin

Wah !

Gbori wole bi Anini

Trod Wahdido Omo boy na Me Me

Adekunle Gold down pelu Simi

If I like Saga Omo I go like Nini

Emi Big brother

Bring any beat Quick Murda

Drop that flow no stress no bother

When you see me for street sef

You go know say that guy come from real Gutter

We Dey jumping, pelu Cocking

That thing na Kokolet on a long thing

Oti pe gan P E lo bere

Trod lan Je , Wahdido Omo Werey

Ma lo ma Dull, gba kan si , fan kan si

To ba Mu e Ko Ja , Ko fi Ako si

Don’t give a **** bi eni to gbe Olosho Mo ju To Ko Atosi

Money Money

All the girls Dem call me honey

Je a shaye early morning

Ma lo ma pe Mummy Mummy

Oya na Honey honey

E care fun honey honey

All the girls hmm on me on me

Ma lo ma Jonze Jonze

Jonzing Jonzing

No dey Jonzing

Jonzing

Everybody now won Jonzing

Trod Wahdido Lon Jo nsin

Move body no Dey Jonzing

Jonzing Jonzing

Lasgidi to Jonzi

Eye don red Shey you no see

Smoke some more No Dey jonze

Jonzing Jo Nsin

Everybody now won Jonzing

Trod Wahdido Lon Jo nsin

Move body no Dey Jonzing

Jonzing Jonzing

Lasgidi to Jonzi

Eye don red Shey you no see

Smoke some more No Dey jonze

Jonzing Jo Nsin

Focus

展开显示全部歌词