
在手机上保存,获得更好体验
28 grams - Burna Boy
Produced by:Niph Keys
Ganja
For morning I
Ganja
For evening I
Ganja
For morning I
Ganja
For evening I
Ganja
I love the
Ganja
Twenty-eight gram one oz me have nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana make I no whine you
I no dey too talk na my mind I dey yarn
Mi o p'ara mi o
I no dey smoke crack I dey smoke sativa
Mi o gb'oja sara mi oh
Ọmọ iya mi gbo mi dada
No go do cocaine e go drive you loco
Àwọn kan gbọn àwọn kan dey on colos
Ọmọ iya mi gbo mi dada
Wọn ni so fun e wa gbera e leke
And if you no take my advice wa ṣe are e léṣe
Ganja
Just give me
Ganja
Original
Ganja
I grow the
Ganja
I tie the
Ganja
I light my
Ganja
I need the
Ganja
Prescribe the
Ganja
Medicinal
Ganja
For morning I
Ganja
For evening I
Ganja
I love the
Ganja
Ah
Ganja man don't go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me make una leave me dey make I dey my own
I no need any disturbance I no bother nobody eh
Àwọn kan ṣo mi la àwọn kan je politician
Ọmọ iya mi gbo mi dada
No go do cocaine e go drive you loco
Àwọn kan gbọn àwọn kan dey on colos
Ọmọ iya mi gbo mi dada
Wọn ni so fun e wa gbera e leke
And if you no take my advice wa ṣe are e léṣe
Ganja
Just give me
Ganja
Original
Ganja
I grow the
Ganja
I tie the
Ganja
I light my
Ganja
I need the
Ganja
Prescribe the
Ganja
Medicinal
Ganja
For morning I
Ganja
For evening I
Ganja
I love the
Ganja
Ah
What is that stench?