Commas (Mixed)-Ayra Starr

Commas (Mixed)

歌手:Ayra Starr

时间:2024-02-23

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Commas (Mixed) - Ayra Starr

Lyrics by:Groove411

Composed by:Groove411

Ooh-whoa

Oh no

Eya-eya

Na which kind life wey I never see?

I carry God so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma comma commas

Original no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer ajeh

Barbados Havana living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

They never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me you can't fool me

Energy wrong I log off

Mo wa friendly and conscious

I'm allergic to isọkusọ

I'm not ready for confusion

They're tellin' me make I show love

Sability òun gbóná

Everything na connection

I'm not ready for confusion hm

Things happen inside life

Draw tattoo make I live my life

Dreams come true if na fight

Fight the fight make you no go tire

Fire dey go fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone

Barbados Havana living life

See my fire burning bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

They never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me you can't fool me

Energy wrong I log off

Mo wa friendly and conscious

I'm allergic to isọkusọ

I'm not ready for confusion

They're tellin' me make I show love

Sability òun gbóná

Everything na connection

I'm not ready for confusion hm

Na which kind life wey I never see?

I carry God so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma comma comma

Eh-ya eh-ya eh-ya London

Steady increasing the commas

Comma comma comma

展开显示全部歌词