She say na me dey make her feel alright
Say na me dey give her all the vibes
She give me all the love that i desire
She say make i move move move
Let me know, let me know, let me know
Anyhow you want it, baby i go show
Yeah from the couch straight down to the floor
She say make i groove groove groove
See my baby cool my temper yeah
See my baby just dey ease my stress
See my baby just cool my mind
See my baby just dey give all the vibe oh yeah eh
See my baby cool my fever yeah
See my baby just dey ease my stress
See my baby just dey cool my mind
She dey give me all this vibes all night oh yeah
Hook
Abena, abena to dun gan gan o
Abena abena too fresh gan gan o
Abena abena to sweet gan gan o
Abena omo you too fine gan gan o
Abena omo you too fine gan gan o
Totori to, Abena cool a nigga, Totori to
She be giving me her Totori to
You fit to kill a nigga Totori to
Oh yeah eh eh
Make i Totori to
Abena cool a nigga Totori to
You must to kill a nigga Totori to
Oh yeah eh eh
INTERLUDE
VERSE
Abena crazy
Abena bad
Abena body fit make a man paiii
I wanna dey with you
I wanna stay with you
You know sey soundking go dey for you eh
Omo pupa je ka gbe body o
See let nobody know sey
See let nobody know sey
See let nobody know sey
Omo pupa je ka gbe body o
See let nobody know sey
See let nobody know sey
See let nobody know sey
INSTRUMENTAL