Surrender-Mr Eazi
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Surrender - Mr Eazi/Simi

Composed by:Mr Eazi

Produced by:Julz/Pheelz

Huh

Huh

See you

Huh

Huh

Huh

Don't you

Baby make you loving the boy

Huh

Baby make you kiss the boy

Huh

Baby make you loving the boy

Huh

Baby you for kiss the boy

Kiss the boy

I surre

I surre

To your ileke idi o

I surre

I surrender

To your ileke idi o

I surre oh

I surre

To your ileke idi o

I surre baby

I surrender

Ah

I no say I no strong like Mike Tyson

I no say I no getty the voice like Michael Jackson

I no say I no sweet like Zara Larsson

I no say I no getty money like Richard Branson

But wetin I get e pass the money wey you want

If you give me a chance I give you everything I got

I dey pray to God that this loving is enough

Huh

Baby I just want to let you know

I surre

I surre

To your ileke idi o

I surre

I surrender

To your ileke idi o

I surre

I surre

To your ileke idi o

I surre

I surrender

To your ileke idi o

I surre

I surre

Like say na felony o

I don't care

I don't care about your money o

You surre you surrender to my ileke idi o

No dey fear omo

Just call me your honey o

No forget baby

Set reminder

I open my heart baby

Come make you enter

Carry your matter for head your defender

For you baby for you omo

I no want Mr Jackson you know me better

Oh

I am loving your melody lori instrumental

Oh

Anything you have is enough tori

Baby I surrender

To your to to ri o

I surre

I surre

To your ileke idi o

I surre

I surrender

To your ileke idi o

I surre

I surre

To your ileke idi o

I surre

I surrender

To your ileke idi o

Love love loving the boy

Baby making you kiss the boy

Zagadat

Baby make you loving the boy

Baby you for kiss the boy

To your ileke idi o

Baby make you loving the boy

Boy

Baby make you kiss the boy

To your ileke idi o zagadat

Baby make you loving the boy

Boy

Baby make you kiss the boy

Boy

展开显示全部歌词