Waist-Omah Lay

Waist

歌手:Omah Lay

专辑:Waist

时间:2025-11-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Waist - Omah Lay

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm

Hmm

Carry for waist waist

Jesu jesu

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm

Hmm

Carry for waist waist

Jesu jesu

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm

Hmm

Carry for waist waist

One day for the thief

Every other day for me

I go smoke chimney

Drink oshimiri

Egigiji gigiji gigiji gigiji

Yes o I put CBD

E dey relax body

Peace and harmony

Go check my

Money long oh money long oh money long oh hmm

Mili mili mili mili mi

Wetin I dey use money for

All of una no serious

How e take concern anyone

Mili mili mili mili mi

How much for my lu Luis v socks

170 mili mili

Jesu chai o

The dada wey dey my head oh

Scatter my enemies

Confuse them with little things

Jesu chai o

I'm making wrong decisions

Anytime I see ikebе anytime I see ikebe

Jesu Jesu

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm

Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm

Na 2 people something she carry for waist waist

Me I no dey gree play with my money

The wey you collect it from me

I want to romance your body

Olokpa romance onye ohi

Omah Lay omemma omemma omemma omemma

I will spray you in dollars

Throw your back back to sender

Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e

Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe

Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh

Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o

Jesu chai o

The dada wey dey my head oh

Scatter my enemies

Confuse them with little things

Jesu chai o

I'm making wrong decisions

Anytime I see ikebe anytime I see ikebe

Jesu Jesu

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm Hmm

Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu

Hm hmm hmmm

Hm hmm hmmm Hmm

Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu

Hahaha you're crazy you know

展开显示全部歌词