Ashawo-Fireboy DML
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Ashawo - Fireboy DML

Fun

Funkula

Mutumina

Wetin dey prah

Wetin dey sup oh

I want to yarn

You too dey prah

You too dey form

Shey make I chop oh

Before e sha

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry

And if you cheat on me no worry

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry

And if you cheat on me no worry

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry yah

I apologize

Say I do anything for your back baby

When I no dey mad

I go sharpaly go and come back ehn

No be my fault say I famous oh

Make I no cast for Lagos oh

If the girls dey call my name I go gbe body oh

Ah ah

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry

And if you cheat on me no worry

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry

And if you cheat on me no worry

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry yah

Wetin I dey find for Fatima

Wey my shima no get

Wetin I dey find for Amaka

Wey my shima no get

No be my fault say I famous oh

Make I no cast for lagos oh

If the girls dey call my name I go gbe body oh

Ah ah

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry

And if you cheat on me no worry

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry

And if you cheat on me no worry

No be my fault oh na shayo

Na all of us be ashawo

If I cheat on you I'm sorry yah

Na shayo

Na ashawo

展开显示全部歌词