Duffel Bag-Joeboy

Duffel Bag

歌手:Joeboy

时间:2023-05-19

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Duffel Bag - Joeboy

Composed by:Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus/Emmanuel Kelechi Nwosu/Samuel Adetiloye/Momoh Oshiotseameh Luke

You say you want a man wey go do you better

Olowo to na dollar

Ti o kin gbomo meta hahan

Sexy Jola je a lo dinner later

Omo I dey feel your style

When you break your back for me

Free me free me e no easy

This thing plenty je kin risi

Plenty money for my piggy

Make I know when you wan see me baby

Take am easy

This thing plenty je kin risi

Plenty money for my duffel bag

Make I know when you wan see me baby

You say you want a man wey to do you better

Olowo to na dollar

Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha

Sexy Jola je a lo dinner later

Omo I dey feel your style

When you break it down for me yeah

I dey know baby can you see

Many bobo wan joke you know as e be

Dem wan chop and go on the low

But if you ready wan move me go follow go

Anything wey you do mami

Me no go deny you

Baby no go fo jo mami no go fold

Make I do you normally you know what I mean

Free me free me e no easy

This tin plenty je kin risi

Plenty money for my piggy

Make I know when you wan see me baby

Take am easy this thing plenty je kin risi

Plenty money for my duffel bag

Make I know when you wan see me baby

You say you want a man wey to do you better

Olowo to na dollar

Ti o kin gbomo meta hahan-ha-ha

Sexy Jola je a lo dinner later

Omo I dey feel your style

When you break it down for me yeah

You say you want a man wey go do you better

Do you better do you better do you better

展开显示全部歌词