Grace-WizKid
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Grace - WizKid

Lyrics by:Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong

Composed by:Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong

Say you no believe what my eyes done face

If I got a bad b***h tell me all is okay

Ah dey burn my zoot and I run my race

And I stand real tall no matter what man face

So many things that my eyes done face

And I never worry 'bout what the next man say

And I keep it so cool keep my mind real sane

Tonight

Loose guard man no fit loose guard yeah

No dey waste time brother no time yeah

Money on my mind me never waste time yeah

My mind my mind oh my oh my

This kind hammer no fit lose time

Man I no dey look nobody feel sey I feel fine yeah

And I stand real tall and I send no one tonight

Dem nuh fi run my race

Run my race run my race

Run my run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my run my race

This kind ting weh I see e don tey

Say I got a bad b***h wey wan' go away yeah

Plenty stress we fi make man craze

Many many tings I dey for ghetto no pay

Say the people dey suffer but dey smile for face

But if Starboy talk dem say Starboy craze

But I keep it so cool and ah dey run my race

For life

Loose guard man no fit loose guard yeah

No dey waste time brother no time yeah

Money on my mind me never waste time yeah

My mind my mind oh my oh my

This kind hammer no fit lose time

Man I no dey look nobody feel sey I feel fine yeah

And I stand real tall and I send no one tonight

Dem nuh fi run my race

Run my race run my race

Run my run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my run my race

Say na this kind night

Say we want no stress we dey thank God for our lives

Say na this kind night

Hold on to me baby no kain here

Say na this kind night

Fill up my cup let it run over

Say na this kind night

Say we let nobody know

Say we living on the low

Dem nuh fi run my race

Run my race run my race

Run my run my race

Steady I dey my lane

I say run my race

Run my race

Run my run my race

展开显示全部歌词