Business (Explicit)-Carlos DMD

Business (Explicit)

歌手:Carlos DMD

时间:2026-06-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Swaggademo

Man like Carlos whip

Ah ah

All the girls wey dey want love me

I no dey fall for the girl wey no get BTC

All the girls wey dey put it on me

Me I no go fall me I go dey stand for the fame

See me see why yo yo why yo yo

We live expensive life on the low ooh

Oya follow me follow me follow me follow me go oh

We dey shut down on the low

I no dey for their talk and gist

Nah why I live my life like a beast

See my only joy nah cannabis

I no dey share the table with their feast

Omo omo, chubby girls Dem dey find us

E don tey whey Dem don dey eye us

Nah why big boy no dey talk much

Them dey hate us till they fine us till the pay us oh

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Canadian loud I go dey kpo

I go dey shoot my shot on nkoyo

When she enter pana she go off my polo

Bend low, I go give am doggy oh

After all nah money wey she want

So Kechi Vibez I go dey shoot my shot

Something dey cook, e dey for my pot

U be money wey dey log into my dot com

Tell this nigga say I no be their mate

When I dey have sex dem still dey masturbate

U be my calluba I dey calculate

Making sure my money is up to date

Wetin dem teach us for school nah ABC

Buh nah for street we learn BTC

So am busy trying to get this money

If no be money matter nigga no go dey call me

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

Nnama business mme ntuk oyin

(Ahhhhnnn)

展开显示全部歌词