Soco-Boogey

Soco

歌手:Boogey

专辑:The XPERIMENT

时间:2023-01-27

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

To the dearest thing on my mind

I know say you don try for me

But e get as the matter be one kind

Dem no dey cover smoke when the fire dey burn

You know normally i love you dada

And anything you want i go do am for you

I even try to change my ways this time

But wetin a bad boy go do

Oni kin wa shoko, mo fe soco

Funmi ni shoko, mo fe soco

Tin ba fun e ni shoko, shoma shoko

Moni ko wa shoko, Oo fe shoko

She say she wan dey there, i just dey debe

I got love you, but the love don dey gbese

You no get heart, dem roast am for breakfast o

Tell me what man go do

Chorus - Danny Vibes

Omo yen fe ma lo ooo

(I no wan love, i no wan love, i no wan love)

(I no wan love, i no wan love, i no wan love)

Uh uh uh uh, eh ee, eh eh eh

Omo yen fe ma lo ooo

I no wan love, i no wan love, i no wan love

I no wan love, i no wan love

Verse 2 - Mista Dynamic

Eh! Salewa nbami fo, oni kin wole konle oni ki ma baun jo.

She say she love, but as a player mo ko fe ma goal.

A sharp striker on pitch mo ko fe ma goal.

So mo n lati goal.

Me I no dey show, I no dey game for this love to kan fe ma show.

I know you like me, but for real, but i’m scared of love.

So anytime wey you see me no dey tell nothing…

Fun mi ni shoko, mo fe soco

Fun mi ni shoko, mo fe soco

Tin ba fun e ni shoko, shoma shoko

Moni ko wa shoko, Oo fe shoko

She say MD wa shoko, mi o fe shoko

She say I wan turn on, but me I dey turn off.

She say baby I love you, I dey dance soco.

She say MD come and love me, I dey wan shoko ah!

Chorus - Danny Vibes

Omo yen fe ma lo ooo

(I no wan love, i no wan love, i no wan love)

(I no wan love, i no wan love, i no wan love)

Uh uh uh uh, eh ee, eh eh eh

Omo yen fe ma lo ooo

I no wan love, i no wan love, i no wan love

I no wan love, i no wan love

展开显示全部歌词