Ambulance (Explicit)-Jaethevert

Ambulance (Explicit)

歌手:Jaethevert

时间:2025-08-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Vanilla

I no go even think am

When we dey for alter I go say I do

And me I no be Runtown but I go run anything for you

Gum my body like tattoo

For you I’ll never lose my cool

Transaction for your savings approved

Make them talk all na hullabaloo

Yeah

Go go

Fine diva from obodo oyinbo

Ease up on me omo there you go

wetin dey do you oya wetego

I for like know what you know umm

Mi casa su casa Amigo umm

Te quiero, tu alma bendigo (ah)

Aura dey scatter my ego

Set alarm (alarm)

Book appointment for your bum bum

Backside too complete no comma (yeah)

No negotiation, no akawo

Baka wey fi make me empty my kolo

Spend am one by one

Ìwọ gàn ló pa ìrò

Uhh Booty weighing like 1000 pounds

Put me for reason I wan check and balance

Check and balance

Check and balance

This your body don put me for ambulance

Check and balance

Check and balance

This your body don put me for ambulance

Check and balance

Check and balance

This your body don put me for ambulance

Check and balance

Check and balance

BBL or medical, natural or follow come body

Omo me I just like am (like am)

I no too dey available for everybody but for you I’ll come faster

Uhh we go dey like Romeo and Julie but our own na Jae and Cleopatra

Believe me when I say I dey for you

I go be your candle, you’ll be my lighter yah yah

Yeah

Go go (yeah)

Fine diva from obodo oyinbo

Ease up on me omo there you go (yeah)

wetin dey do you oya wetego

I for like know what you know (I for like know what you know)

Mi casa su casa Amigo (migo)

Te quiero, tu alma bendigo (ah)

Aura dey scatter my ego

Set alarm (alarm)

Book appointment for your bum bum (bum bum)

Backside too complete no comma (comma)

No negotiation, no akawo (akawo)

Baka wey fi make me empty my kolo

Spend am one by one

Ìwọ gàn ló pa ìrò

Uhh Booty weighing like 1000 pounds

Put me for reason I wan check and balance

Check and balance

Check and balance

This your body don put me for ambulance

Check and balance

Check and balance

This your body don put me for ambulance

Check and balance

Check and balance

This your body don put me for ambulance

Check and balance

Check and balance

展开显示全部歌词