soso-Omah Lay
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

soso - Omah Lay

Lyrics by:Stanley Omah Didia/Michael Alagwu

Soso take my pain away

Soso take my pain

Away away

Soso take my pain away

Soso take my pain

Soso take my pain away

Soso take my pain

Soso take my pain away

Soso take my pain

Mad

Ah-ah ah-ah

All of the things them talk I no dey hear hear

Try wetin I do if you no dey fear fear

One mind dey tell me to disappear 'pear

Soso come and help me oh 'cause

I don pray mami

I don break commandment

I can't stay for one place

For God's sake

Oh my dear

Come take my pain away from me oh

Soso take my pain away

Soso take my pain away

Soso please come take my pain away

Soso take my pain away

Soso Soso Soso Soso

Soso take my pain away

Take my pain

Shibiri shibiri shibiri

They are talking **** shibiri

Water no get enemy

'Til you fall for Oshimiri

I poto poto my eyes

Ten shots high rise

Touch God I cry

Offshore cut my

Dreadlocks

Girlie me I don pray maami

I don break commandment

I can't stay for one place

For God's sake my bae

Come and ginger me

Only you dey feel my pains

Give me vitamins wey go take these pains away

Soso oh Soso Soso oh

Soso take my pain away

Soso take my pain away

Soso please come take my pain away

Soso take my pain away

Soso Soso Soso Soso

Soso take my pain away

Take my pain away

Soso take my pain away

Take my pain away

Soso take my pain away

Soso take my pain away

Soso take my pain

展开显示全部歌词