Jehovah - Epixode/Stonebwoy
Lyrics by:Stonebwoy/Epixode
Composed by:Datebeatgod
Well ah mi name Stonebwoy e know
AKA the StoneGod e know
Well this episode is gonna be televised
Oh naana whatcha know
Oh my God
Skibidibunbanbai
BHIM truudu
Back inna the days when we use to
Walk barefoot without no shirt inna Zongo
Wey wena paddies dem dey chop for the
Mall we dey house we dey wait for the kanzo
No gyal dey love we
Only the d'bees dey enter the tokulo
She mene le lami
To ma God ebe kokoo eeh
You no know me
See I change so you no dey rec me
Weytin you go show me
Get off ma lane make you no dey slow me
See we upgrade
So we start dey maintain
All ah the blessings we obtain
No be we ebe God oh eeh
Jehovah eh
Jehovah eno be me oh Jehovah
Eno be me wey I do ebe Jehovah Jehovah
Eh eh Jehovah
Oh Lord oh Jehovah
Onyame n'ay oh Jehovah
Eno be me wey I do ebe Jehovah
Eeh turn my water to wine
My dumsor to shine Jehovah
They wan crucifer make I die
They wan make I kpai no Sir
Mama don dey smile now
'Cuz the pain is over
When we dey step inna the club
The gyal dem shout Epixoder eeh
I bring smile to the face of my families eh
See tears in the eyes of di enemies BHIM
See tear ma thing dema emulate BHIM
Lemme take it to a higher level levitate eh
Use our song to dey celebrate oh BHIM
And our day mi dey circulate oh BHIM
I dey one corner dey meditate oh BHIM
And Jehovah edey elevate oh ah huh
So who no hear am who no see dema go know now
Seh this is just the beginning
Imagine the showdown
We dey break barrier we dey overspeed
We never go slow down
Epixode eno be juju no be 'gbaala ebe di Most High
Jehovah Jehovah
Jehovah Jehovah yie
Jehovah eh yayeyeye
Jehovah skibidibunbanbai
Jehovah eh yieyi
Jehovah Jehovah yie
Jehovah whatcha know
Jehovah BHIM
Turn my water to wine
My dumsor to shine Jehovah
They wan crucifer make I die
They wan make I kpai no Sir
Mama don dey smile now
'Cuz the pain is over
When we dey step inna the club
The gyal dem shout Epixoder eeh
See nuh dey know me
They start dey follow me
All de gyals wey show me eye red buh
Dem now den wan chop me ey
See we upgrade
So we start dey maintain
All ah the blessings we obtain
No be we ebe God oh eyeh
Jehovah oh Lord
Jehovah eh
Jehovah no be me wey I do
Jehovah eh eh
Jehovah Jehovah
Jehovah eii yey
Jehovah eno be wey be me wey I do ebe
Jehovah Jehovah
Jehovah anoher one again
Jehovah eh yayeyeye
Jehovah skibidibunbanbei
Jehovah truudu
Jehovah dey wanya banger
BHIM Jehovah
Eno be me wey I do Dat Beat God
Well this episide is gonna be televised