Gbedu (Explicit)-Dre Classic

Gbedu (Explicit)

歌手:Dre Classic

时间:2025-11-07

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Any way na way

Shobo do

Shobo do

Olorun awa broke boys

Na you were go call

We no get choice

We feel the inspiration when we hear voices.

Koseni to gbon biti tortoise

Broke boy no joy

Mafife wa mi I no find love

Only money Dey ginger me

Money is my bitch I am fingering

Only my God fit to gbami

Baba cover me modeko guiding

Busy finger I Dey active

Ki kolu sanwo kemi je banki

Shishe shishe mama shole

Ojumi fesun hustle ni o je

Ki kolu sanwo kemi gboke

No time to Dey waste shotigbo be

Gbedu Dey ginger body( Jo godo)

Nobody wey Dey there for me( jogodo)

Broke boy no Dey catch konji (jogodo)

Talon sun oya soji (jogodo)

No go sleep on me ma sun le talent

Nothing Dey chase me but I get target

We Dey rough am and we get budget

Dre classic anywhere wonje

Mafara we mi

I no be God magbara lemi

After all the pain Wetin be my gain

Better days ahead she ko ye ko tide ni ah ah

Available update jami

Cash app Zelle paypal funmi

Funmi ni well Fargo dakun cici loading I Dey reason iye e

Funmi ni well Fargo dakun cici loading I Dey reason iye e

Shishe mama shole ojumi fesun hustle ni o je ki kolu sanwo kemi gboke no time to Dey waste shoot gbo be

Gbedu Dey ginger body (jogodo)

Nobody wey Dey there for me(jogodo)

Broke boy no Dey catch konji(jogodo)

Talonsun Oya soj

展开显示全部歌词