
在手机上保存,获得更好体验
Intro)
Lil Viecky on this one o
(Ndarada)
(Chorus
If Money the root of all evil my guy
what is poverty
Na why I Dey bulk my Shoe Day night
Làti e January
If Money the root of all evil my guy
what is poverty
Na why I Dey bulk my Shoe Day night
Lati e January
(Hook)
Now You wan Dey gum body
Àmàlèyin wòlè like dum baby OKAY
Now You wan Dey gum body
Àmàlèyin wòlè like dum baby AH AH AH (2ce
(Verse 1
Tonight go pass
Tomorrow go come
Monkey Dey work ah
Nah Babu Dey chop
your time go come
Dem go see us on top
Make e no be say ehnn I too dey talk
Sèbi back dem una leave us go for club
Na same una go say we no get much
Sè na by force this life I must to come
If you know where I’m storming from
Brother e long
(bridge)
We go Dey together
Any weather
Me I be Judas ,no betrayal
You sweet like sugar
Not vanilla
I Dey talk about Mula no be woman
We go Dey together
Any weather
Me I be Judas ,no betrayal
You sweet like sugar
Not vanilla
I Dey talk about Mula no be woman
(Chorus
If Money the root of all evil my guy
what is poverty
Na why I Dey bulk my Shoe Day night
Làti e January
If Money the root of all evil my guy
what is poverty
Na why I Dey bulk my Shoe Day night
Lati e January
(Hook)
Now You wan Dey gum body
Àmàlèyin wòlè like dum baby OKAY
Now You wan Dey gum body
Àmàlèyin wòlè like dum baby AH AH AH (2ce
Verse2) young bee
Àyàmi òjà
They want to burn me fire
Tórí ‘ mí lòshèy wà
Súgbon mí ‘ò sà
Tórí pè mòkálá
Lò’Shè gbè colos wá
Èmí father Abraham
Every time I stay galante
If you price me you go pay balance
Cos I Dey Dey my house
When I Dey face sapa
Nepa tún jà wire
Every time na send aza
Na debit alert ( na debit alert)
Mò’ shèy bòshey tór
And I pray Kómàlò ri’mí’ tan o
Mó ‘bórímí sò o
Kó gbàgè e wón’ mà tori gbo o o
(Chorus
If Money the root of all evil my guy
what is poverty
Na why I Dey bulk my Shoe Day night
Làti e January
If Money the root of all evil my guy
what is poverty
Na why I Dey bulk my Shoe Day night
Lati e January
(Hook)
Now You wan Dey gum body
Àmàlèyin wòlè like dum baby OKAY YE
Now You wan Dey gum body
Àmàlèyin wòlè like dum baby AH AH YE (2ce